Lizzy Ralph - Hello God ft Akindo Prod. by DT Beatz

Lizzy Ralph - Hello God


Akinbola Elizabeth Rapheal known as LizZy Ralph is a hiphop Gospel and a moral singer. Who got inspired by God to write 'Hello God' based on her story and her conversation with God holding God by his words i.e having God means I have the world, i can't have you Lord and remain the same,an unbeliever cannot be better than I (a believer) prove it to me if you really want me to continue,interfere Lord! issa call please pick it up.


Lizzy Ralph also said;

I have spoken to God in different languages concerning this issue and now I want to talk in a different tone and pattern! I am here again I can't return the way I came because I have you. i remain your best child Lord. Prove it to the world I Have you,i don't want to keep taking the same step in vain lord!
Lyrics of Hello God by Lizzy Ralph:
Intro: hustling and struggling Naso life dey go o
Issa call issa call issa call

Verse 1:
Hello baba Godey na your pikin dey talk o
E don tey wey your phone dey ring Abeg e pick this call
As I dey sing this song bless me with testimony
Lord I struggled a lot bless me with owo
Change my story lord na money be fine bobo
Lord I have trekked to church even on empty stomach
Lord I have done your will even with no cash on me
Asiko tito o won tin bi mi polorun mi da
Lord hear my voice make everywhere stew 2ce



Chorus:
Cause if I no get money who I be?
If I no get money who I serve?
If I no get money them go talk
And if I no get they go hide my face
If I no get money I have you
And having you means I have the world
If I no get money I get you
Still bless me with money to shut them up o

Verse 2
Abeg e pause the beat first make I talk to God
Make e know say the way I dey suffer so I no get joy
Oh lord Abeg i say make you pick my call,pick my call Abeg make you say something wey go change my life to better person because if you die poor for this life you be waste person
O lord!cut all the evil hands wey dey point person
Make the hands wey we take dey press make e no cast person
O God na only you be the correct person
I know say if I dey with you dey motivate person
You no go leave me make I go you go stand for me
You go stand gidigba na you be my best person
O lord if I no get money for this life wetin I gain na?
She! make i sit down for house dey see disgrace na?
She! Make I sit down 'brother no go reap hail na' make I no look for money I get peace I get gain na

When I have you I can't suffer o
When I have I should prosper
When I have you I have it all
Lord bless me with cash make them know say I gain

Chorus
Issa call issa call
Cause I know say they go rush us
Cause I know everywhere stew
Cause I know say they go rush us
I no go rush but pick my call 2ce

Chorus
Issa call issa call
Ma se gbagbe Omo re
Mase gbagbe Lizzy Rapheal ati akindo Omo re
Mase gbagbe wa
Leeeeeeeeeeeeee
Pick my call o


Post a Comment

0 Comments